Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song and the official music-video titled Oba Wole (The King Is Here) by a Renowned and anointed gospel singer & recording artist The Anointed HCC
Official Music Lyrics Of Oba Wole By The Anointed HCC
Shey you hear say
Dem don born the king
Shey you hear say
Dem don born the king
Shey you hear say
Dem don born the king
Dem don born the king
Dem don born the king
Dem don born the king
Ko ko ko
Keresi
Ko ko ko
O wole de
Ko ko ka
Bata titun
Oya gbera nla
Ijo titun
The Anointed!
Chorus
Wetin dey happen today
Na keresi
Na who we celebrate
Na Jesu Kristi
Koro wan stop the keresi
Odieshi
Lockdown go away
Oba fe Jade
Silent Nite
Holy Nite
All is calm
All is bright
Ale Ayo eh eh
Jesu Oba wole
Mary da
Jose da
Gabby de angeli da
Ale Ayo eh eh
Jesu Oba wole
We see the star
We follow am
Won o le parawo yi da
Ale Ayo eh eh Jesu
Oba wole
Glory Hallelujah
Messiah Ajuba ye
Ale Ayo ehJesu
oba wole
Oba wole…..(repeat)
Verse 1
Jesu Jesu all ova
E dey all ova
E be king no controva
Eh no controva
Keresi de aye dara
(Christmas is here, our lives are better)
Aye ti dara
(Our lives are better)
God de fada
Love me I
Ife baba ga
Aye Ayo aye
De thing wey we dey find come find us
Aye Ayo aye
Ekun Ose e no dey around us
Aye Ayo aye
Ekun Ose e no dey round us
Ayo aye Ayo
Na we dey shine
The world dey find us
Aye Ayo aye
The devil lost
For God no shame us
Oba wole…..(repeat)
Verse 2
Oya count them one by one o
Count them one by one oo
The Blessings of the Lord o
Count them one by one oo
God e loved the world – one
And he sent his son – another one
Life eternal nko – one
Seat beside the Lord – another one
Aye Ayo aye
De thing wey we dey find come find us
Aye Ayo aye
Ekun Ose e no dey around us
Aye Ayo aye
Ekun Ose e no dey round us
Ayo aye Ayo
Na we dey shine
The world dey find us
Aye Ayo aye
The devil lost
For God no shame us
Oba wole……(repeat)